Azanti – Clear Road Lyrics

Azanti Clear Road Lyrics, PsychoYP Clear Road Lyrics

Bọbọ yii jọ Tee Dollar
Bọbọ yii jọ PsychoYP
Bọbọ yii jọ Tee Dollar
Bọbọ yii jọ PsychoYP

Na me fresh pass for the whole club (I don show)
I don show and I gats show love (I gats settle)
Too many girls dem they tryna link up
They say they dey for entrance they gats come up (Clear road, clear road)
You know she must to have friends
I’m dishing out 50s, you stacking up 10s
She tryna get tipsy, I’m tryna smoke blem (Clear road, clear road)

Ọmọ I too ball (I too ball)
They wan confirm me I too sure (Too sure)
New mac glizzy on tour
You gotta get rich if you tryna just ball
They say they wan sign me but they no get funds (No available!)
No available (Ah)
I stand strong and I’m still able (Ah)
It’s hella smoke on the damn table (Clear road, clear road)

If you fresh pass make you come come drag the matter
And you go see us for TV and e go clear all your doubt
Huh
Yeah, yeah, if you wan come come drag the matter
You go see us for TV and na when e go clear all your doubt

Yeah
Say na who dey knack beat ah
Awọn t’emi wọn yapa ninu Shitta
And we dey ball lori titi
All the kele wọn n wa mi
If you wan belong, better get funds
Where the Azul? Nibi nibi ma ku
Sare wa gba, too easy for the street, I be new Wizzy, yeah ah yeh

Na we fresh pass for the whole club
I don show and I gats show love
Too many girls dem they trynna link up
They say they want Zanti they gats come up
O ṣe, and she gats get friends
Three girls hattrick ni mo ko
Maxo this beat e dey choke
YP I don jogodo

Ọmọ I too ball (I too ball)
They wan confirm me I too sure (Too sure)
New mac glizzy on tour
You gotta get rich if you tryna just ball
They say they wan sign me but they no get funds (No available!)
No available (Ah)
I stand strong and I’m still able (Ah)
It’s hella smoke on the damn table (Clear road, clear road)

If you fresh pass make you come come drag the matter
And you go see us for TV and e go clear all your doubt
O dope
Yeah, yeah, if you wan come come drag the matter
You go see us for TV and na when e go clear all your doubt

If you wan belong, better get funds
Where the Azul? Nibi nibi ma ku
Drink tire till you belle full
Dance tire till your leg break
If you wan belong, better get funds
Where the Azul? Nibi nibi ma ku
Sare wa gba, too easy for the street, I be new Wizzy, yeah ah yeh