Bankulli – All My Life Lyrics

Bankulli All My Life Lyrics (feat. Mohbad, Basil & Konstance)

Imolenization fun won ni pressure
Street orientation
Good bad boy on a roll
Light shine everywhere I go
I feel blesssd everywhere I go

Wetin I wan talk wey you never hear
All the pains inside my head
Me I no fit to hide o
I Dey try to Dey fight
All of the darkness in my life
But me I no Dey fear
Cos na him be the light

Too many things on my mind o
If I wan talk make you listen o
Don’t want to lose myself
To things wey I no fit control
Too many things on my mind o
If I wan talk make you listen o
Don’t want to lose myself
To things wey I no fit control