Chike – Not Your Daddy Lyrics

Chike Not Your Daddy Lyrics

Calling me by 3am
Telling me you got no friends
Now I gats pretend
Like say I dey feel the things
You dey feel
Wetin give you confidence
Shebi you don jump my fence
Now I gats pretend
Like say I dey feel the things
You dey feel
Now e don end in tears
You don do reverse
Now you tell me say
Na me the best
You wan press reset

No oh
I am not your mummy no
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no
Why are you calling me
I am not your mummy
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no no
Why are you calling me

Anything you wan do
Na the thing you dey do
Try make I confront you
Turn my back you dey move
I just dey looking you
I cannot believe you
You are shaking from the shaking
Wey they don show you
Now e don end in tears
You don reverse
Now you tell me say
Na me the best
You wan press reset

No oh
I am not your mummy no
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no
Why are you calling me
I am not your mummy no
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no
Why are you calling me

No no no no
No no no
No no no no
No no no