Gdzilla – Rise and Shine Lyrics

Gdzilla Rise and Shine Lyrics

Afriica

See I’m repping the hood of ikd
I be that boy wey come from the ghetto
Back then I bin dey for the goes slow
So praying to jah to take away the pain soso
In the heart of the hood dream and hustle
Rise and shine gats to be above the struggle
So I raise up my voice let the world hear
Tori mo mo ijokan mo shi ma pada bubble

I no dey go for red love only purple
Fight for my life just be like breaking bottle
Nobody dey when I bin dey enter shuttle
I gats to be smart cause life is a puzzle
Malo ya omo komo no so ki to kuro ni le
Tactics ole tan lori biti Zidane
Ofe mo mi dele music na my full details
I’m the man now I wish you can feel the same

Mo shock won bayen olorun walahi e be things ah
Those wey be dey sleep on me nisin won ti pada ji
Suddenly shey na komi je nisin bi sardine
Chasing my dreams I no dey compete
When I roll my dice say na double six no fugazi ahn

Say Oluwa bin dey for me
Na just one text from d’prince just change the whole thing
My mama bin dey pray for me
Won ni kin ma fhoor but dey won deceive
Say I keep it hundred
Mogbe hustle mi sori pelu with my full dread
I don’t care what dem say tori I no too send
Cause e sure ni mo shey duro pelu with my two legs

I no dey go for red love only purple
Fight for my life just be like breaking bottle
Nobody dey when I bin dey enter shuttle
I gats to be smart cause life is a puzzle
Malo ya omo komo noh so ki to kuro ni le