Kaestyle My Dealer Remix Lyrics, Kaestyle ft Kizz Daniel My Dealer Remix Lyrics
Uhhhh
Uhhhhh
Uhhhh
Oh my dealer
Whoa…
Oh my dealer
Yeah…
Oh my dealer
Ye ye ahh ahh
For this bad economy
Naim this Barney wan dey try dey corner me
I tell her say I no go fit to let am bother me
She tell me say I fuck up she go need apology
Apology for what!
This is unjust
Abena if you’re tired
you can leave of course
She tell me say I’m jealous
she go need my trust
Someone tell her that we fell off
I don’t need your love
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer
I wan enter Canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa
I wan enter Canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer
I wan enter Canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa
I wan enter Canada
Agbarigo Jeje Muje carry me go front o
No drop me for where I no won see Fatima control
For this bad economy
you still dey get bad character
Make dem post you go taraba
make dem use you do sharwama
Omotena Kilon pariwo
dey play dey play
Life e no easy
Omo dey play dey play
Apology for wetin I say dey play
Apology for wetin you say don’t play
Or you’ll learn (proper)
Na me dey collect the money na you Dey spend
Oh my dealer , you get rizzler
Gimme lighter I won enter Canada o
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer
I wan enter Canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa
I wan enter Canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer
I wan enter Canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa
I wan enter Canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa
I wan enter Canada