Mohbad – Peace Lyrics

Mohbad Peace Lyrics

(Iyawo mi sh’oda, to romipin?)
(O fi mi si’le, mon fa cigar)

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many many gists
I still find my peace

Imole oh ah
No dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?

Oh ah
Wetin be this one ike this?
Been through many things
Lati aye genesis

I be dealing with frenemies
Survivor (Survivor)
Mi o ni gba (Mi o ni gba)
Money chaser faster than the bullet
Flying like a rocket
Bad man we never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu lo le ewe so oh
Bad vibes on lyrical

Reading my psalm, I am so vibelical (Olorun)
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer (Oh my n****, oh my n****)
You go dey when I no get ginger
Oh my n****, oh my n****
Shey you go dey when I no get raba?
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere

(Iyawo mi sh’oda, o romipin?)
(O fi mi si’le, mon fa cigar)
(Kakiri l’odo awon aboki)
(Iyawo mi sh’oda, o romipin?)
(O fi mi si’le, mon fa cigar)
(Kakiri l’odo awon aboki)
(Iru kileleyi? mio fe gbo)

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?

Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things
Lati aye genesis
I will be dealing with frenemies
Survivor (Survivor)
Mi o ni gba (Mi o ni gba)

Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman will never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu lo le ewe so oh
Bad vibes on lyrical

Reading my psalm, I am so vibelical (Olorun)
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer (Oh my n****, oh my n****)
You go dey when I no get ginger
Oh my n****, oh my n****
Shey you go dey when I no get raba?
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere

(Iyawo mi sh’oda, to romipin?)
(O fi mi si’le, mon fa cigar)
(Kakiri l’odo awon aboki)
(Iyawo mi sh’oda? Iyawo mi)
(O fi mi si’le, mon fa cigar)
(Kakiri l’odo awon aboki)

Timi Jay on the track