Rema Smooth Criminal Lyrics
Another banger!
Smooth criminal, Micheal Jackson
O ya who you wan taxi?
Ehn, ehn, look twice make you know who u dey talk to, before you go yarn shhh
Your babe dey find me for outside, she lie say she wan go piss
Yeah, me and my guys make more money than you yearly
My G, listen
How am I living? Exotic
What am I wearing? It’s foreign
What am I drinking? It’s Scottish
All of my exes, I’m sorry
I know your life is boring
Please, do not disturb me
When I am working, I’m working
When I am playing, I’m playing
My payment, please don’t delay it
If you don’t give me, I’ll take it
Pepper dem!
Pepena, pepena, pepena, pepena, ya
All of the girls dem dey wine, they dey dance koroba, ọmọ nla
Ọmọ ṣo ja?
If I withdraw money, you go ja
Smooth criminal
Pepper dem!
Pepena, pepena, pepena, pepena, ya
All of the girls dem dey wine, they dey dance koroba, ọmọ nla
Ọmọ ṣo ja?
If I withdraw money, you go ja
Smooth criminal
O ya wetin dey smell o?
Na doings, are you in your feelings?
You say I be thief, you no catch me
I’m too good for your comparison
Me and you, not the same thing
Ọga nla, prince of Afrobeats
I be wild animal, Redana
Every day I dey break your agenda
Gbe fun un jọ
If una leave me, I go dey vex dey go
Show una kolo
Oil dey my head, orobodo for my bololo
I no dey get FOMO
I dey hustle my kobo
I no dey wash anybody like shampoo
Ye
They see say Rema don show
All of dem ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja-ja
How am I living? Exotic
What am I wearing? It’s foreign
What am I drinking? It’s Scottish
All of my exes, I’m sorry
I know your life is boring
Please, do not disturb me
When I am working, I’m working
When I am playing, I’m playing
My payment, please don’t delay it
If you don’t give me, I’ll take it
Pepper dem!
Pepena, pepena, pepena, pepena, ya
All of the girls dem dey wine, they dey dance koroba, ọmọ nla
Ọmọ ṣo ja?
If I withdraw money, you go ja
Smooth criminal
Pepper dem!
Pepena, pepena, pepena, pepena, ya
All of the girls dem dey wine, they dey dance koroba, ọmọ nla
Ọmọ ṣo ja?
If I withdraw money, you go ja
Smooth criminal