Spyro Who Is Your Guy Remix Lyrics, Tiwa Savage Who Is Your Guy Remix Lyrics
Who is your guy? (Spyro)
Na only me walahi
See as we dey like beans & rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my life to you my guy
Even if the road rough I no mind
Cause you be my gee for life
I am feeling good tonight
Cause I dey here with my guy
I get plenty for my mind
But right now I am with my guy
I no dey fear them gat my back
Shey you don see my formation
Agbalabi combination
Sight the inspiration
And 100 concentration
When my guys dem wole o
Bad energy far away o
I thank god for my real gees
Good friends no be money
Who is your guy?
Na only me walahi
See as we dey like beans & rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my life to you my guy
Even if the road rough I no mind
Cause you be my g for life
As I never see you online
E dey worry me and e dey give me concern
I have been ringing all your cellular
Where you at?
Body no fit settle down
I’m hoping you okay
We gat to party tonight
Many gist dey for mind
Me and you dey like ednut my guy
Don jazzy my guy
Jowizaza do transfer
You sef be my guy
Baddo is my guy
My guyyyy
Tori one real one is enough
So I call your name when they ask me
Who is your guy?
Who is your guy?
Na only me walahi
See as we dey like beans & rice
I will never leave your side (I will never ever go)
I dedicate my life to you my guy
Even if the road rough I no mind
Cause you be my g for life