Wizkid – Diamonds Lyrics

Wizkid Diamonds Lyrics (feat. Oladapo)

Psycho music…
Yh man!

Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
I Dey wait for the kele wey go come & play play (Oloun)
You know big wiz yh my life so crazy
I be repping for the ghetto long time e don tey
Yh man Dey grind here for days
What I Dey feel wahchu feel not the same
Eh ehn

My man have seen better days
So many things I been take for the pain
Yh I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men Dey go through things for real
But we Dey sure we go see better days

(Yh yh)
Stand wella!
And I get the gbedu wey Dey make dem bounce wella
Make I Dey do things wey go make my mind wella
Badboy wizzy no Dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to Dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no Dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah

Yh yh!
Pretty pls miss me with the bull shit
Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
Mr Louis V. Sipping 42 with 20 girls
Gbemitrabaye Je’ka se
Mio le shalaye life na holiday
Big Kala we been tough from the jump e don tey
My brother don’t play nothing we no face

P!