Zerrydl Pressure Lyrics
Zerry pon dis wan
Beat, Bzzy
I been on the road and I′m lost in thought
Never loose faith, I put my trust in God
Put my cellphone on do not disturb
Because if you no get money, you go see many insult
I know Jah, Jah cover me
I remember when Nkechi pour me water ni
Now she don dey call me, everytime I no dey pick o
I never make money, tell me why I go dey sleep o
Deep down I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So dis time I’m gon′ sought a way
To find redemption and save me from the pressure
I dey my hustle mood, do no disturb me
Same time my girlfriend she still disturb me
I gatto concentrate coz I dey chase money
Coz if the oppression come e no go funny
How do I pay? Cashapp to wallet
Trade by vendor and trade my money I collect
But they still dey discuss money full your pocket
Enemies be like snake inside toilet
Lost a lot, I never lost my faith
Dem be try take my place, but I remain zerrydl
How you wan take fly? Wey people wey u call your friends
They pluck your feathers take dey scratch ear
When I fall, I’ll find my way up
I’ve never been sober, always high when I′m in my place
Now I put a smile on my family face
I finally know how the money dey taste
Deep down I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So dis time I′m gon’ sought a way