Zinoleesky – Sunny Ade Lyrics

Zinoleesky Sunny Ade Lyrics, Sunny Ade Lyrics Zinoleesky

Awwwn awwwn awwwn awwn awwn
(Emi sima pe biti Sunny Ade)
(Esi ma wole fun oriade)
(Na me sabi how I dey play my game)
(For all these people wan spoil my name)

Sorry, am not sorry
Anything I no do can′t be worry
Them don tell me about my journey
Say raining days are coming
And everyday can’t be sunny

Them want make I fall and die
Baba God dey my side
Everything them talk na lie (say)
Everything them talk na lie
Emi sima pe biti Sunny Ade
Esi ma wole fun oriade
Na me sabi how I dey play my game
For all these people wan spoil my name

Won rope ma fall
Wo rope ma jagun
Ani won rope ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Awwwn awwwn
Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we′ve done kilefe nisin?
Eeeyeh kilefe nisin
Awwwn
Atun ti take over
Anytime we step in it’s game over
This one na Ferrari no be Range Rover (Awwn)
Remember it’s game over
Awwwwn awwwn

War fi war, fire for fire
Kole re Daddy Zendaya
All this people want make I tire (Awwn Awwwwn)
Sugbon Kole re Daddy Zendaya hmmm
Sebi Iwo olorun rimi
If I do wetin them talk then make e be
Sebi Iwo olorun rimi
I no do wetin dem talk awwwn

Them want make I fall and die
Baba God dey my side
Everything them talk na lie (say)
Everything them talk na lie
Emi sima pe biti Sunny Ade
Esi ma wole fun oriade
Na me sabi how I dey play my game
For all these people wan spoil my name

Won rope ma fall
Wo rope ma jagun
Ani woon rope ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Awwwn awwwn
Ah (Emi sima pe biti Sunny Ade)
(Na me sabi how I dey play my game)
(Esi ma wole fun oriade)